Wetin my eyes see today ehn… Chineke ekwela ihe ojoo
Okay, so one of my New Year resolutions na say make I enter gym, build body, become better version of myself.
Today I finally get chance, I carry my two legs waka go gym go register. Bro… immediately I enter… I see things. When I say I see things, I no even know if una go understand the kind “things” wey I see.
Because tell me… how person go concentrate when different kind of ynash are on full display. Everything just dey scatter my focus.
At this point, I don dey search for all-men gym biko 😩
Ladies should please have mercy on us.. have mercy on us, we have a lot to deal with already.
Lihat Asli
Halaman ini mungkin berisi konten pihak ketiga, yang disediakan untuk tujuan informasi saja (bukan pernyataan/jaminan) dan tidak boleh dianggap sebagai dukungan terhadap pandangannya oleh Gate, atau sebagai nasihat keuangan atau profesional. Lihat Penafian untuk detailnya.
Jadi ini apa yang una dey go gym go and do? 😬😬😬
Wetin my eyes see today ehn… Chineke ekwela ihe ojoo
Okay, so one of my New Year resolutions na say make I enter gym, build body, become better version of myself.
Today I finally get chance, I carry my two legs waka go gym go register.
Bro… immediately I enter… I see things.
When I say I see things, I no even know if una go understand the kind “things” wey I see.